[Lyrics] Bayanni – Family

By: Sarkolee / December 15th, 2022 / 23 views

[Lyrics] Bayanni – Family

Family Lyrics by Bayanni.

Bayanni, a vocalist for Mavin Records, has released the song “Family.” Due to popular demand, we are providing the lyrics so you can sing along.

READ HERE ; [Lyrics] MI Abaga – Soft Life Tony ft. Lord Vino

Check out the song and lyrics below in case you haven’t downloaded the song yet.

Family Lyrics by Bayanni.

Intro

Oluwa fe ko mo daju pe

Ninu irin ajo si ibi giga

Awon ota le gbogun tio

Shugbon iwo maberu

Kosi nkan tio shey omo mi

Verse 1

Steady hustle i no dey rest o

Me i no get many friends o

Tori pe won o ko mi be o ah

(Oh ah)

Just another boy from the ghetto

I be looking for daily bread o

So fun won mi o gba holiday oh ah yeah

Chorus

So I carry my family for head

If them never chop I must double hustle

Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o

Yeh yeh yeh

Post-Chorus

Eminimo mo bo shen se mi

Eminimo mo bo shen se mi o

Eminimo mo bo shen se mi

Eminimo mo bo shen se mi

Eminimo mo bo shen se mi o

Eminimo mo bo shen se mi

Verse 2

So if you see me for the road

No go lose guard am

My mind don go faraway me I no fit shalaye

If you see me enter party no go dey shout am

Gimme two bottles of moet

Make my body balance yeh

Post-Chorus

Eminimo mo bo shen se mi

Eminimo mo bo shen se mi o

Eminimo mo bo shen se mi

Eminimo mo bo shen se mi

Eminimo mo bo shen se mi o

Eminimo mo bo shen se mi

Chorus

So I carry my family for head

If them never chop I must double hustle

Carry my family for head, if I go dey sleep shebi na me don fumble o

Yeh yeh yeh

THE END