[Lyrics] Dotman – Sweet Melody

By: Sarkolee / December 5th, 2022 / 33 views

[Lyrics] Dotman – Sweet Melody

Sweet Melody Lyrics by Dotman.

Sweet Melody Lyrics by Dotman.

Dotman, a Nigerian singer, has released the song “Sweet Melody.” Due to popular demand, we are providing the lyrics so you may sing along.

Check out the song and lyrics below in case you haven’t downloaded the song yet.

Sweet Melody Lyrics by Dotman.

Ahh ahh

Sweet Melody

Make the girl em go crazy

Edumare don bless me

Na why some of them jealous me

Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy

Oma na grace of God wey dey cover me

Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

O balance

Gbe Givenchy sori Versace

Omo to n so, the girl em fantasy

Eni tan be lori lo n fara ki

Man don take over man, getting money

Gbogbo igba te ro pe iro ni

Man I be working, man steady balling

From London to New York City

Sweet Melody

Make the girl em go crazy

Edumare don bless me

Na why some of them jealous me

Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy

Oma na grace of God wey dey cover me

Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

Man don take over man, getting money

Gbogbo igba te ro pe iro ni

Man I be working, man steady balling

From London to New York City

Sweet Melody

Make the girl em go crazy

Edumare don bless me

Na why some of them jealous me

Loba loba monarchy

Serve them hit, fun won ni energy

Oma na grace of God wey dey cover me

Won ni mo ma fo mo ni mo fokati

THE END