[Lyrics] HotKid ~ On Colos

By: Naijamedialog / June 30th, 2023 / 37 views

[Lyrics] HotKid ~ On Colos

[Lyrics] HotKid ~ On Colos

Read the lyrics of HotKid’s most recent track, “On Colos,” which was created by Boom Beat.

READ HERE : [Lyrics] Seyi Vibez ~ Professor

On Colos Lyrics by HotKid

Hmm hmm hmm

It’s Boom Beatz baby

Me I no want stress I swear I want to jaiye oo

Every blessed day na parte after parte oo

Make nobody come Dey give me bad energy ooo

I need someone to boost my Andrenaline ooo

Sodiq again

Sodiq don go carry wetin e no know

I warn am tell am make e leave am e no gree ooo

E tell me say e gas to follow who know road

Ahhh

Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos, on colos

Now e don dey

On colos, on colos, on colos

Ohhh e don dey

On colos, ozn colos

Ah

On colos

Dem say Sodiq e don dey

On colos, on colos, on colos

Ohh my lordy

On colos, on colos

On colos

Now e don dey

On colos, on colos, on colos

Ohhh e don dey

On colos, on colos

Ah, on colos

Dem say Sodiq e don dey

On colos, on colos

On colos

Ohh my lordy

On colos

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama

Eiiiiiiiiiiiiii mama

Ayooooo yooo yoo mamama

I don dey don dey don dey tell am e no gree ooo

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama

Eiiiiiiiiiiiiii mama

Eiiiiiiiiiiii mamama

I tell am make e leave am e no gree ooo

Ehn Sodiq again

Sodiq don go carry wetin e no know

I warn am tell am make e leave am e no gree ooo

E tell me say e gas to follow who know road

Olo n farawe he’s smoking with Jago

Sodiq don go carry wetin e no know

I warn am tell am make e leave am e no gree ooo

E tell me say e gas to follow who know road

Olo n farawe he’s smoking with Jago

On colos, on colos

On colos

Now e don dey

On colos, on colos

On colos

Ohhh e don dey

On colos, on colos

Ah

On colos

Dem say Sodiq e don dey

On colos, on colos

On colos

Ohh my lordy

On colos, on colos

On colos

Now e don dey

On colos, on colos

On colos

Ohhh e don dey

On colos, on colos

Ah

On colos

Dem say Sodiq e don dey

On colos, on colos

On colos

Ohh my lordy

On colos

Eiiiiiiiiiiiiiiiiii mama

Eiiiiiiiiiiiiii mama

Ayooooo yooo yoo mamama

I don dey don dey don dey tell am e no gree oo