[Lyrics] Sean Tizzle ~ Dance

By: Naijamedialog / June 19th, 2023 / 33 views

[Lyrics] Sean Tizzle ~ Dance

[Lyrics] Sean Tizzle ~ Dance

Sing along to Sean Tizzle’s “Dance,” the words to which are provided here, while enjoying the melody.

READ HERE ; [Lyrics] Libianca – JAH

Sean Tizzle – Dance Lyrics

Caroline na you dey do me the something

Oya gba ko je

You’re the one that I’m feeling o

ABC so easy like ABC

That’s why you

Dey always understand me

Sexy lady o

Mo like bo se’n redi

Sugar honey o

Jowo ko fi’be han mi

Jowo ko fi’be han mi

Ba mi jojokijoki

jojokijoki

jojokijoki

jojokijoki

jojokijoki

Do shakara like it’s your birthday

elepepe

We go s’ope sey we see the next day

I thank you baba for giving me this girl

Sexy lady o

Mo like bo se’n redi

Sugar honey o

Jowo ko fi’be Han mi

Jowo ko fi’be Han mi

Ba mi jojokijoki

Jojokijoki

Jojokijoki

Jojokijoki

Jojokijoki

I like, I like, I like

The way you dey tell me

Baby raga bo mi

Ololufe mi

To’n lana ko mi

Na you dey give me the something

Wey dey tanana me

Na you dey cause the ginger

Wey dey wahala me

Caroline na you dey do me the something

Oya gba ko je

You’re the one that I’m feeling

ABC so easy like ABC

That’s why you

Dey always understand me

Ba mi jojokijoki

jojokijoki

jojokijoki

jojokijoki

jojokijoki